Source: twitter.com |
The Federal Government had earlier said Nigerians with more than N5000 bank account balance will not receive Covid-19 Conditional Cash Transfer Palliative which according to the Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, Sadiya Umar Farouk is a way to cushion their economic and financial situations.
But Nigerians are not bothered, they are keeping it cool on social media platform - twitter as they crack jokes with #TwitterPidgin.
Here are some reactions gathered by ITSALLISAY
@K4KATOR -
“The world is a global village” no mean say Bill Gates go follow you break kolanut o #TwitterPidgin
Ойиндамола
Flag of Nigeria
@iamtoppyjay -
Person wey naked no dey shook hand for pocket
#TwitterPidgin
Mr emmy
White small square
@officialemmy07 -
Pikin wey no want make him mama sleep the pinkin no fit sleep #TwitterPidgin
Image
OJAY
@OS_Persona -
Pikin wey wan Chop party rice no suppose to fear dance
#TwitterPidgin
Tribute to Victor AD
@King_QaVid -
Pikin wey never see riot , na im dey hold cutlass dey shout say him want war #TwitterPidgin
@AzukaPhrank -
No be power dem take dey stand Prick #TwitterPidgin
@norbert_chima -
Rat wey steal sardine, na e know how e go take open am #TwitterPidgin
@schumastic -
All Toto na the same no mean say them no de come in different flavors #TwitterPidgin
Image
Adedoyin
@Nueuretteh -
The last time I checked Toto na name of LGA for Nasarawa State wey thing dey happen here.
#TwitterPidgin
@ibrah33mbala -
Cockroach wey dey form swagger, if e summersault reach fowl place na for lindaikeji dey go read im tori.
#TwitterPidgin
@char_min_Prince -
How about u translate this
E don tey we yansh dey back
#TwitterPidgin
@iamUncleMark -
Translate to English
How many years i take senior you?
#TwitterPidgin
@Scopex_nuel -
Goat wey won date pig must know say he go chop shit las las
#TwitterPidgin
Some Business Publicity and Tutorials
Some twitter users as usual made use of the opportunity to advertise their business and provide tutorials
@juddyyo -
COMPONENTS OF A CAMERA!
by @juddyyo
Abeg make una watch and subscribe, help the small boy grow!
#TwitterPidgin
COMPONENTS OF A CAMERA
This is video is for beginners, I explained the parts of the camera extensively cameras in this video are Canon and Nikon
youtube.com
OS_persona
@itz_phenzy -
A 2-month old snooker board is up for sale
Location: Lagos
Asking price: 300k. My DM is open for business
| Toto | Mummy | Emir | Zimbabwe | Kano | Teaching | #TwitterPidgin | #kwam1 | Alaafin
No comments
Post a Comment